Professional



Исполнитель: ELDee
Альбом: Big Boy
Продолжительность: 4:38
Раздел: Рэп и ХипХоп

На русском: [Intro]
OlaDELe e,e,e,e,e and eLDee
e,e,e,e,e. O yes! We don
come. We don come, come. Trybe
records na we.

[Verse 1]
Make I tell una story. This girl
wey we see. O boy, she
dey take am like professional.
O boy see that babe wey dey
stand for back. With the big round
yansh and a nice attach.
She wear red and black? She wear
red and black. If I get small
chance I go by am shack. No be the
one wey I carry go yesterday?
As I see am for here, I dey take
am play. O boy, she take am
like professional.

[Chorus]
Dem go gather bobbie and dem dey
carry bottom. You go
see them for club. Dem dey wait
for aristo to come. Dem go
enter motor. You go think say
na juve dem be. But o boy, she
take am like professional. She
dey take am, like professional

(x5). She dey chop am like professional
(x5).

[Verse 2]
Oya see dis one. Omo na sweet sixteen.
No jock yourself,
she don born pikin. She don born
pikin? Like 4 pikin. If
you no need wahala, just leave
the thing. She dey cook,
she dey clean, she dey find daddy.
Three boys, one girl,
who you wan marry. Emi? I go run
like professional.

[Repeat chorus]

[Bridge x2]
Ye, ah, hey, ah, hey. O fe pa mi
o. Ye, ah, hey, ah, hey.
Ewa gba mi o.

[Интро]
OlaDELe И,И,И,И,И, И eldeeбыл
И,И,И,И,И. Или да! Мы-Дону
приходят. Мы Дон ‘ давай, давай. Trybe
записи na мы.

[Куплет 1]
Я говорю una история. Эта девушка
Вэй мы видим. О боже, она
Дэй меня как профессионала.
О, мальчик, вижу, что Малыш Дэй Вэй
Снова стоять. С большим круглым
yansh и хороший подключить.
Она носит красные и черные? Он использует
красный и черный. Если я получаю небольшое
возможность моего выезда к лачуге. Не быть которые
один wey, которые я ношу, вчера пойти?
Так как я это вижу Я здесь, я беру Дэй
Я должен играть. О боже, она меня
как профессионал.

[Припев]
Им пойти собрать Бобби и их дей
износ нижней части. Вы идете
они видят для клуба. Дей дем ждать
для аристо чтобы прийти. Гулять
введите двигателя. Они ходят, думают, говорят
ан » юве » дем. Но, о мальчик, она
принять-то, как и профессиональный. Она
Дэй я, как профессионал

(Х5). Это дей щука я, как профессиональный
(x5).

[Bg 2]
Ойи см. дис одного. ОМО на сладкие шестнадцать.
Не Джук себя,
она родилась pikin. Она родилась
pikin? Как 4 pikin. Если
ты не нужно wahala, просто оставить
вещь. Она дей — Кука,
она дей чистой, она дей найти папу.
Три парня, девушка,
кого вы хотите выйти замуж. Emi? Я буду бегать
как профессионально.

[Припев]

[Мост x2]
Ты, о, эй, о, эй. Он фе па мне
он. Да, ах, эй, ах, эй.
Ewa я ми. с.


Комментарии закрыты.